"Yusif kraa wetin dey worry am. That Tunde too wey all him teeth comot from him mouth,he too he no know shame ooo. Na so he like small pikin like that. "Fuseina continued to rant. "Mmm! I no even know wetin I go say. I talk, I talk, I talk. This man no mind me. Now see,he die wey he leave me with all this burden and debts. My sister if you no help me Baba go kill me ooo." "Me self I confuse, even though eno be me but I fear for you because we know who Baba is."Fuseina looking scared. "Me I no dey fear am ooo. Lai lai! I no fear am. It's only the debt that has made me his prey. Fuseina,please help me?" "How I go help you, you know sey I no get money. My pikin,Sahada dey school, everyday she dey call sey send me money, send me money. Wey she dey speak big "Engrish " give me." They both release tension by laughing and giving each other hi
Last Updated : 2020-11-04 Read more